FACThttp://www.naijadlogspot.com
I was listening 2 p-squares song PERSONALLY
Though i lyk da song a lot but whicj one be Haba-HABATICALLY ?
Abeg my people dat grammar dey dictionary?
Nawa oo
NawaTICALLY okay make we kukuma dey LaffITICALLY na p-square talk am oo
Na talkMATICALLY una gud morningCALLY
How was ur nightCALLY ?
good morningCALLY my peopleTICALLY
Morning lovely people
Have a productive day
No comments:
Post a Comment